Say No To Southern Kaduna Killings
1st chorus

Insecurity ahn ahn ahn ahn ahn, in Nigeria (Oma seo)naija) relegious killings, killing Southern kaduna people wayo,
If e no work make we break up (Anabi isa) na Jesus christ why you dey kill another man becouse of relegion 2x
Without a visa you no fit go America without a visa you no fit go Canada now

Verse 1
Department of homeland security
With American embassy in Nigeria
Place a visa ban on Nigerians
Cos of insecurity and terrorism
This government no care about the poor people
Terrorist Don take over our boarders yes
Global security policies America dey protect their citizens, safety and security in America, na e be the responsibility of their embassies,
Them kill Christians for southern kaduna, Nigerian government dey behave like say them no dey aware, TY Danjuma say make you shine your eyes make you protect yourself if you no wan kpai, I call on American government pls beem your searchlight in southern kaduna, To my Muslim Christian brothers in Nigeria wey no talk anything as the killings dey go, hypocrisy nepotism na e be your game, another person today tomorow fir be your own,

2nd chorus

Insecurity ahn ahn ahn ahn ahn, in Nigeria (Oma seo)naija) relegious killings, killing Southern kaduna people wayo,
If e no work make we break up (Anabi isa) na Jesus christ why you dey kill another man becouse of relegion 2x
Without a visa you no fit go America without a visa you no fit go Canada now

Second verse
Wayo Arewa Zaman lafia mu ke so
Southern kaduna Zaman lafia mu ke so
Shuga bani Nigeria ALLAH na kalon ku fa
Nasiru El'rufai kaduna na na ka ne fa
ALLAH kiaye kaduna (Amin)
Jara kaduna (Amin)
Kiyaye kaduna (Amin)
Jara kaduna (Amin)

3rd chorus

Insecurity ahn ahn ahn ahn ahn, in Nigeria (Oma seo)naija) relegious killings, killing Southern kaduna people wayo,
If e no work make we break up (Anabi isa) na Jesus christ why you dey kill another man becouse of relegion 2x
Without a visa you no fit go America without a visa you no fit go Canada now
Outro
Nigerians stand up
It's time to make your voices count
It's time stop the senseless killings
Going on in southern kaduna and around nigeria
Our hearts felt condolences to the family of the victims of the crisis going on around Nigeria
Don't wait till it gets to you before you speak up
It's time to speak up now
Aluta Continua Victoria Ascerta